Dremo - Nobody

Music 5 years ago

Dremo - Nobody

Dremo finally drop his anticipated ”CODENAME”EP, here’s “Nobody”.


Nobody is the first song of the EP.

(PRELUDE)

I’m in the mood
6a.m Iline up, i’m back in the pool

(RAP1 – Dremo)

I started out, a happy child
They said you are hide nothing to be said about
Or be mad about, just wanted my music out
It was me and Flo trying to figure shit out
Shout out my O.G Joe, dat my nigga men

Introduced me to Yeyo when honorable death
We became friends; friends and then family
Na for my papa dinning table wey P.G sign mi
I ghyear and six month, I dey for studio
I was a producer, that disrupting yeah I didn’t know
My mama said, this thing really cool, that before you do music
Say, you gat to finish school
On the phone now, she dey shout, going all loud
But i’m zoned out, sorry mum, I done dey smoke now
Then I sleep off, she called me, I know pick up
Then she text me, it’s your life; goodluck

(CHORUS)

Yaah! no criticise wetin you no know hai!
Or wetin you no fit to understand oh oh
Dem one pour sand, sand for my garri oh, oh oh oohy
But baba God no go give dem chance ooh oh

(HOOK)

If nobody talks about you, then you’re nobody, nobody, nobody
If nobody talks about you, then you’re nobody, nobody, nobody

(RAP2 – Dremo)

And ever since I met fresh, I have been making very disturbing music
Hustle my way from IB to Lasgidi
Had two single that year that I was promoting
Normal level and OBT
Pay promoter for promotion, o lu waa njibiti
Dey collect money, collect money, owo tan ninu bank ooh
Few months later on the phone with our bank ooh
How far? I done come back Lagos
I say I done go Ibadan, dem say come back; Ok boss
I’m on a row, traffic e dey, we moving slow
Redemption camp is on a Friday
How I guide north- get that?
Fell in love-missed that!
Gave up- grrr get back
Fela jump- then dey felt that
That phone call change my life, just in case you don’t know
and I’ll quote
“omo Dremo yen kin to sign tomorrow”
OBO change my life
Me and the mayor of Lagos gat stand the same night

(CHORUS)

Yaah! no criticise wetin you no know hai!
Or wetin you no fit to understand oh oh
Dem one pour sand, sand for my garri oh, oh oh oohy
But baba God no go give dem chance ooh oh

(HOOK)

If nobody talks about you, then you’re nobody, nobody, nobody
If nobody talks about you, then you’re nobody, nobody, nobody
(RAP3 – Dremo)

Now I get a lot of fan love, drunken every night club
I’lld be fvcking all the nice wh0r£s, fcking all the night shows
yeee! when things happen back, guess only the artist guest to play for real
yee! she just get it fu-Cked up, some people done dey fu-Ck up
My management- keep that
my girlfriend- skip that
Some of my day one, we dey call friend- keep that
All the shit I skip affected me mentally
Lost one of the realest, last year nigga was there for me
Broken heart, fallen apart
I hope chime I know will drive into heavens park
Real gees, bami ki Biggy ati 2pac
Welcome to the EP. Codename

(FINALE)

Yaah! no criticise wetin you no know hai!
Or wetin you no fit to understand oh oh
Dem one pour sand, sand for my garri oh, oh oh oohy
But baba God no go give dem chance ooh oh
Artiste: Dremo
If you did not see a download button, kindly turn off "your ad-blocker" / "Data Savings" or try a different Browser like "Firefox Browser". After turning it off, reload page.
GODZILLA 262.32Mb

Previous Track In Album

Dremo - Hey Ma Ft. Simi

Next Track In Album

Dremo - Bigger Meat

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related music
Dremo – Love Me Back ft. Musgan
Music | 2 months ago

Dremo – Love Me Back ft. Musgan

Idowest Ft. Dremo – 100 Billion Dollar
Music | 2 months ago

Idowest Ft. Dremo – 100 Billion Dollar

Dremo – Pressure ft. DanDizzy
Music | 3 months ago

Dremo – Pressure ft. DanDizzy

Dremo – She Dey Give Dem
Music | 4 months ago

Dremo – She Dey Give Dem