Omawumi - Somtin

Music 6 years ago

Omawumi - Somtin

Omawumi has at long last discharged her quite anticipated third studio collection titled Timeless The collection which has generation credited to customary associate Cobhams Asuquo follows up her introduction collection “Wonder Woman” (2009) and “Lasso Of Truth” (2015).


In 2016 and 2017 Omawumi discharged just a modest bunch of single – ‘Play na play’ including Angelique Kidjo and “Butterflies” separately.


The new collection is to be discharged under Cabal Entertainment in organization with Jay-Z’s Roc Nation.

[Intro]
You know you just gotta love who you love
Life is too short to do anything else
That’s basically what I’m tryna say. Abi
Kimon, Wey dem

[Verse 1]
My baby might not be perfect
Leave am for me
2 shirt, 1 shoe, 1 trouser
Leave am for me
And if he like he drive okada
Leave am for me
Leave am like that
You wey dey yab another person
Look as you be
Nobody here has nothing perfect
Do as you feel
He loves me just the way I like it
And that’s what I need right now
What I’m tryna say is

[Chorus]
Somtin no fine
Him mama like am
Him papa like am
Everybody like am
So leave matter for somtin
Leave matter for somtin
Somtin no fine
Him mama like am
Him papa like am
Everybody like am
So leave matter for somtin
Leave matter for somtin

[Verse 2]
It’s not unusual to meet people from different stations
And it is beautiful when the connect is not based on foundation
When love is mutual, trust me everything else e don’t matter
Trust me yeah e don’t matter. Ooo, e don’t matter
You gotta do you cuz Imma do me, I’m gonna do me yeah
Life is too freakin short for me to be unhappy
It’s the warmth of the dance and the dance in his eyes and smiles that gives me life
That gives me life

[Chorus]
Somtin no fine
Him mama like am
Him papa like am
Everybody like am
So leave matter for somtin
Leave matter for somtin
Somtin no fine
Him mama like am
Him papa like am
Everybody like am
So leave matter for somtin
Leave matter for somtin

[Verse 3]
No one should tell you how to live your life
Only you decide
It’s up to you to know true happiness
Find it for yourself

[Chorus]
Somtin no fine
Him mama like am
Him papa like am
Everybody like am
So leave matter for somtin
Leave matter for somtin
Somtin no fine
Him mama like am
Him papa like am
Everybody like am
So leave matter for somtin
Leave matter for somtin
Artiste: Omawumi
If you did not see a download button, kindly turn off "your ad-blocker" / "Data Savings" or try a different Browser like "Firefox Browser". After turning it off, reload page.

Previous Track In Album

Omawumi - The Matter

Next Track In Album

Omawumi - E Don Loss (If God Does Not Will It)

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related music
Omawumi – Love You Well Ft. Yemi Alade
Music | 1 month ago

Omawumi – Love You Well Ft. Yemi Alade

Ejoya - Somtin Somtin ft. The Majeek & BMH
Music | 4 months ago

Ejoya - Somtin Somtin ft. The Majeek & BMH

Omawumi – Thank God
Music | 5 months ago

Omawumi – Thank God

Omawumi – Try
Music | 5 months ago

Omawumi – Try