LOLLLL...Na Wa oooo.

Forum 9 years ago

LOLLLL...Na Wa oooo.

LOLLLL...Na Wa oooo.. 1.He who fights & runs away , Na f ear catch am. 2. Pikin wey no sabi em mama boyfriend, Dey call am brother. 3. A rolling stone no just dey roll, Na person push am. 4. He who lives in a glass house, Na im pepe rest. 5. A stitch intime, dey prevent further tear tear. 6. Birds of d same feather, na d same mama born dem. 7. One good turn, na correct power steering be that. 8. A bird in hand, wetin e wan be again if no be barbeque. 9. Half bread, is better than buns or puff puff. 10. D journey of a thousand miles, Ol’ boy e beta make u carry your car go enter aeroplane. 11. The patient dog, Na hunger go kill am. 12. All work & no play, Na Banker be dat. 13. He who laughs last, na mumu, y im no catch d joke d 1st time & laugh when others dey laff!!gud afteroon dear

What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related forums
Oooooops! Iggy Azalea Falls Off The Stage While Performing
forum | 9 years ago

Oooooops! Iggy Azalea Falls Off The Stage While Performing