Lyrics: Dremo – Ojere (Prod. Adey)

Forum 7 years ago

Lyrics: Dremo – Ojere (Prod. Adey)

[Verse 1]
I just dey start
Una just start to dey get enemies, Ojere!
Wait now, why una dey vex?
Make I land first, before you bury me, Ojere!
Gat girls online, gat girls in-line
T’on fe r’imi, Ojere!
All of them fine, but am focking with the finest
Won jeri mi, Ojere!
Won kere si mi, mhen
Presence mi kon d’awon l’amu, Ojere!
But, my guy, Walahi, me I no send them
I no get airtime, Ojere!
I no get time, Oje’ but they’ rolling hand; Ojere!
No be say pe pride Oje’
But you’ rolling with the best gang, Ojere!
These girls dey fumble
Them dey form hard-to-get, Ojere!
If she want dey long you, bros
Abegi, use your hand, Ojere!
About last night; I really blame it on the grey-goose Ojere!
I think say she be Coke bottle
But woke up to see bottle of Farouz, Ojere!

Oh my God! Awon fans mi, E se o Ojere!
I never let the team leave me behind
E le bere l’owo Seun, Ojere!
Am living life for where i dey
So I am straight out on here, Ojere!
Real recognize real, but, you’ fake
Get out of here, Ojere!

[Chorus]
You can ask about me
Nigba ti mo broke, dem dey always doubt me
Omo mo ti l’owo, zero smello ’round me
Apg and Dmw na dem dey find me

[Hook]
Ose; Ose; E seun, Ojere!
Ose; Ose; Ose; Ose; Ose; E seun, Ojere
Ose; Ose; Ose; Ose; Ose; E seun, Ojere
Ose; Ose; Ose; Ose; Ose; E seun, Ojere
Ose; Ose; Ose; Ose; Ose; E seun, Ojere

[Verse 2]
Zero at the zone; we dey smoke on Alariwo!
Ah s’are lo Dubai Emi, Banco, ati Obo
3k Doughs dey for pocket
And you know that we spending the Dough
Gave her all that D, now she’ calling me Daddy o

Complete Lyrics Loading…


What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related forums
Brymo Queries Tiwa Savage About Lyrics Of Her Song With Simi
Forum | 21 hours ago

Brymo Queries Tiwa Savage About Lyrics Of Her Song With Simi

Adeyemi College of Education disclaimer notice
Forum | 1 month ago

Adeyemi College of Education disclaimer notice

That Was Disrespectful, You Knew What You Were Doing - Dremo Slams Buju Over Disrespectful Tweet About Davido
Forum | 1 month ago

That Was Disrespectful, You Knew What You Were Doing - Dremo Slams Buju Over Disrespectful Tweet About Davido

My Mum Knows The Lyrics To All My Songs - Ayra Starr Reveals
Forum | 1 month ago

My Mum Knows The Lyrics To All My Songs - Ayra Starr Reveals