Tiwa Savage - Standing Ovation ft Olamide

Music 8 years ago

Tiwa Savage - Standing Ovation ft Olamide

Off #RED Studio Album. Tiwa Savage featuring Olamide – Standing Ovation. Download and share

[verse 1 – tiwa savage]
it a brand new dance my people
this na new dimension
no dey dull yourself
you better tune into the station
when the boss dey yarn
you got to pay all your attention
tell everybody say your boo
is back from her vacation
if you wan retire make you come collect your pension
cause i dey come with fire
you know i don’t need to mention
anything wey them do
they no fit make me change formation
as i bring this gyration
omo see standing ova..




[bridge]
my oh my oh mine
please tell me why oh why
they say they want more
they can’t get enough
they wanna go crazy like before




[hook]
ejeka jijo…..jijo
ejeka wajo…..wajo
ejeka jijo…..jijo
ejeka wajo…..wajo
ejeka jijo…..jijo
ejeka wajo…..wajo
ejeka jijo…..jijo
ejeka wajo…..wajo




[verse 2 – olamide]
hol’ up oga chairman oh
akpako yehn sha malo
when we put it down and low
eni duro wo tan, rara no
ye, ko si ewu loko longe
longe fun rarai, ewu
ema lo mu eran elede ke fi se obe insiewu
awon omomi n’sale eko
wan ti n ya’ngosi fun sokoto ah
wan ki gan sako to
bose jo shoki lo’n jo azonto
oya shakiti bobo ah
kini bolo, keji bolo pan bolo
two bolo, one bo noni




[hook]
ejeka jijo…..jijo
ejeka wajo…..wajo
ejeka jijo…..jijo
ejeka wajo…..wajo
ejeka jijo…..jijo
ejeka wajo…..wajo
ejeka jijo…..jijo
ejeka wajo…..wajo




[verse 3]
yeah oh yeah
ata to iyo dun, shoko yokoto
awon omo lepa shandi ati awon roboto
them boogie down to the rhythm
wan fo rogoto
tiwa savage oga madam oya demo lo
oshey oshey baddo sneh
ati bere gan dem they fear
see as people dey feel us sneh
spending money like we don’t care
oluwa lo n se money na god dey bless us oh
are you not entertained
simple yes or no




[bridge]
my oh my oh mine
please tell me why oh why
they say they want more
they can’t get enough
they wanna go crazy like before




[hook]
ejeka jijo…..jijo
ejeka wajo…..wajo
ejeka jijo…..jijo
ejeka wajo…..wajo
ejeka jijo…..jijo
ejeka wajo…..wajo
ejeka jijo…..jijo
ejeka wajo…..wajo
Artiste: Tiwa Savage
If you did not see a download button, kindly turn off "your ad-blocker" / "Data Savings" or try a different Browser like "Firefox Browser". After turning it off, reload page.
What's your rating?
0
{{ratingsCount}} Votes


Related music
Timaya – In My Head ft. Tiwa Savage
Music | 2 days ago

Timaya – In My Head ft. Tiwa Savage

Simi – Men Are Crazy ft. Tiwa Savage
Music | 1 week ago

Simi – Men Are Crazy ft. Tiwa Savage

ODUMODUBLVCK – 100 Million ft. Tiwa Savage
Music | 1 month ago

ODUMODUBLVCK – 100 Million ft. Tiwa Savage

Jung Kook – Standing Next to You (Usher Remix) [Music]
Music | 2 months ago

Jung Kook – Standing Next to You (Usher Remix) [Music]